Butterfield Best Music act Stain returns with his highly anticipated single titled “Oga Boss” He teams up with his Record Label Mate Bossman. Oga Boss was Produced by Jehu
Stain has been currently a sensation after his previous release of a single titled “Catch Fire” featuring Dadadrai “Yerimz”
OR
Lyrics
below…
Intro:-
Butterfield… Music!!!
Etz your boy #Stain
yoh
#Oga_boss…
#Oga_boss…
#HausaBoiSwag…
#Jehu
Ponda Beatxx
Chorus:-
I see say u don dey high room and bottles and plenty
dey for conner…
I see say u don dey high room and bottles and plenty
dey for corner…
Oga
boss!
Oga boss!
Hundred bottles in corner…
Oga
boss!
Oga boss!
Plenty papers in corner…
Now I getti money yohhh…
Spend the money in papers…
Now we still dey break the bottles…
Some of them dey want to notice
(WHISTLE!!!!)
Solo
1 - Stain
See some of them, dem dey smoke canabitz
Looku looku looku… Eh!
Some of them, dem jakpekpe
Omo shekpeteri… Omo legendary
Legendary… Omo balloteri
Pull off the roof and the roof don dey heat…
Eh!
Omo jofunloko oh.
Some of them dey jakpekpe
Shey you like Erujeje…
Mee I like to take Kpami
See the thing money don cause…
Omo shekpeteri, omo legendary
Legendary… Omo balloteri
Shekpe shekpe shekpe shekpeteri ehh
Chorus:-
I see say u don dey high room and bottles and plenty
dey for conner…
I see say u don dey high room and bottles and plenty
dey for corner…
Oga boss! Oga boss!
Hundred bottles in corner…
Oga boss! Oga boss!
Plenty papers in corner…
Now I getti money yohhh…
Spend the money in papers…
(#HausaBoiSwag…)
Now we still dey break the bottles…
Some of them dey want to notice
(WHISTLE!!!!)
Verse
1 – (Bossman Inkredible)
Zasu bugu zasu bugu
Gashi mun ba su har za su bugu
Wonderful soldiers, you know how we do?
Gashi mun sa su gudu Kaman skuubiii dooo
K’aba mu su goma goma ka man wash yeah…
Put this rappers on a wheel chair…
Na me be person you go soon cheer…
Cos’ zamu basu wuta this year…
Oga boss… why you dey form level??
You dey like say u dey high table…
U don dey high since you burn bottle
Your eye don dey thing
U wan cause trouble
I dey big level… I dey high table…
Oga see bottle, we dey burst bottle
Iffu wan go high… mek u take bottle
We dey order bottle… U dey down bottle
Ask about me inst*gram Charlie
Na hustle kenan dem dey call us Charlie
I get plenty cigar or wagga
Iffu vex me…
Me, I go use my legger Charlie
My guy, we no dey talk much…
When money dey speak, better come boss…
My money plenty, ee dey full purse
Even your babe sef, she wan come close
Chorus:-
I see say u don dey high room and bottles and plenty
dey for conner…
I see say u don dey high room and bottles and plenty
dey for corner…
Oga boss! Oga boss!
Hundred bottles in corner…
Oga boss! Oga boss!
Plenty papers in corner…
Now I getti money yohhh…
Spend the money in papers…
Now we still dey break the bottles…
Some of them dey want to notice
(WHISTLE!!!!)
Outro:-
Na so I vex… na so I carry my vex I dey vex…
Shey u wan follow me go see baddo… Ahhhhhhh!
Auntie ekaro… Ofun fo funiyo
Gbakokoyo no be balloteri
Balloteri no be gbakokoyo
The shaku–shaku, omo sekpeteri
Shekpeteri, omo legendary ehhh
OR
Interlude…
……………………………………
Butterfield…
Music!
…………………………….
#Jehu Ponda Beatxx
Meet
Our Admin via any of this social networks
| |||||||
Contact
us:
Telephone: +234 806 390 0391
WhatsApp ONLY: +234 818 500 2749
Any
suggestion? If yes…
You can kindly drop your suggestions if some errors
were made in the lyrics above by commenting the one you feel is correct in the
in the comment box below this post.
Thank y’all
#Love ya
#AnaTare
#D-KheenQzBlog
0 Comments